So, Cardi B wey drop her husband like hot charcoal last month for cheating, don go back to am.
According to her, she too like money and the unku buy am rolls Royce as birthday gift and she also want visit the other room. Wetin we want make she go do?
Bear in mind say currently, Cardi B worth $24million, according to Forbes.
So I no think say money be her problem.
Aunty Cardi B, you fit just collect the car, drive am dey go na!
Cardi B reunites with ex. Her reasons will shock you! !