Lil frosh’s girlfriend, geminme finally speaks up

Una remember that babe, wey them say the boyfriend, knack akpako yesterday? She don finally talk.

Today on Instagram,lil frosh’s girlfriend @thacutegeminme posted pictures of her battered face and released a statement on the case.

The babe, talk say na from the beginning of their 10months relationship, na im wey bros dey beat am like jam. Say he dey beat am, dey video, dey threaten am say make she no tell anybody. But she still made it known that remaining in the relationship was a choice of hers.

Lil frosh’s girlfriend, geminme finally speaks up
See also  Lady with heavy scars on her neck shares her heartbreaking experience
Scroll to top
Contact Us