See what a guy did to his girlfriend!

So, yesterday eh, when everybody dey outside dey protest for their rights, na im wey guy wey him name na @wonder_del for Instagram,dey perform magic for him girlfriend body with bottle.

Wonder_del (the culprit)

According to wetin people talk eh, they say the couple dey always quarrel, dey fight but yesterday own pass them. The guy use bottle design this girl body come leave am for there run away!

As of now, them never find the culprit as he still dey run. But the case has been reported to the police and the girl is receiving proper medical care.

See what a guy did to his girlfriend!
See also  FFK blasts Fashola on his new detective prowess!
Scroll to top
Contact Us