Nigeria biggest reality show Big Brother Naija don announce audition date for season 6 wey dem say go get N90 million worth of prizes. Di N90 million worth of prizes dey bigger dan last year own wey be N85 million. Di organizers also introduce new twist wit early auditions wey dem say go begin from […]